Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Envy
King OT
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
K-I-A-G to the O to the T
King OT on this one
Voice of the oracle
It's, it's, it's Bami on the beat
Dem go wish you more grace
When the grace come, dem go begin envy
So before the people that suppose to love
Juro ne kporo today
When I see the gbon up and down
Become chief just and begin condemn
D'ebonu na egbon l'ogbalo
Ekere abu ka akwu emgbanu
Agbara n'akito kujuru na anu
King Otiokukwu dey okwanu
Dem go wish you more grace
When the grace come, dem go begin envy
So before the people that suppose to love
Juro ne kporo today
When I see the gbon up and down
Become chief just and begin condemn
D'ebonu na egbon l'ogbalo
Ekere abu ka akwu emgbanu
Agbara n'akito kujuru na anu
King Otiokukwu dey okwanu
When a child is born, friends and relatives
Ke bidogbo amma, amma
Ekere di ri chukwu most high
Ye mmere ka di nwa nwa mu do
Everybody go dey celebrate
Later to the church to go delegate
Eturomu na achukwu abuo
M'ku chukwu and daily mehi meditate
But the reverse is the case
Same people wey celebrate
Wey follow God dedicate
When the child dey grow and make it in life
Dem go begin castigate
ย
Dem go wish you more grace
When the grace come, dem go begin envy
So before the people that suppose to love
Juro ne kporo today
When I see the gbon up and down
Become chief just and begin condemn
D'ebonu na egbon l'ogbalo
Ekere abu ka akwu emgbanu
Agbara n'akito kujuru na anu
King Otiokukwu dey okwanu
Dem go wish you more grace
When the grace come, dem go begin envy
So before the people that suppose to love
Juro ne kporo today
When I see the gbon up and down
Become chief just and begin condemn
D'ebonu na egbon l'ogbalo
Ekere abu ka akwu emgbanu
Agbara n'akito kujuru na anu
King Otiokukwu dey okwanu
There are people that pushed your train
For you to be caught up on this life
There are people that jumped inside
When yours have your train, it don dey move
Many people are still inside
Because your train still on dey move
Many people in your life today
Are there to rebel and destroy you
If you stop to dey ball as you dey ball today
Will your carte remain with you?
If you stop to dey flex as you dey flex today
Will your carte remain with you?
At all at all, e choke and cast you
Will your carte remain with you?
The problem for start to oro
You sure say carte no good agba
E retro mix
ย