Skip to content

Daily Bread

Oga Network
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Town crier from the south My daily bread na me dey bake am Yeye hand I nor dey shake am I am who I am I nor dey fake am Na like this I reach leave or take am My daily bread na me dey bake am Yeye hand I nor dey shake am I am who I am I nor dey fake am Na like this I reach leave or take am If I like you I like you see I nor dey fake am And all this money na piece of paper Na him dey make the girls happy to shake am Because we get the abitosheka And nobody fit tell me how to live my life Because na me make this better money comot from my pocket I dey happy for myself and my family because as you see us so we don dey take off like a rocket Wana Magnito din Saran ka ne Kana baya baya anbarka ne Ina g kitikiti Karan ka ne Tor fada de me kudi ba ampani Our money go bokun we go dey pack am for case If he hate on us we carry money slap am for face Craze, Shey them nor Dey write am for face If we finish we go shoot the video nack am for trace. Fresh out My daily bread na me dey bake am Yeye hand I nor dey shake am I am who I am I nor dey fake am Na like this I reach leave or take am My daily bread na me dey bake am Yeye hand I nor dey shake am I am who I am I nor dey fake am Na like this I reach leave or take am We put head down we put head down We nor dey like to carry body We dey calm down If you carry body come you go calm down What you give we give am back E fit nor enter ooo E fit to enter ooo Ooh the same person weh we be when e nor enter Na the person we still be when e enter oo We nor colomental oo As eagle perch make hawk perch The one weh nor let him neighbor perch Na open eye dey worry am Na him dey worry am If you are not okay that I am okay Then I am okay that you are not okay For here I am too okay If you Dey vex I don't care My daily bread na me dey bake am Yeye hand I nor dey shake am I am who I am I nor dey fake am Na like this I reach leave or take am My daily bread na me dey bake am Yeye hand I nor dey shake am I am who I am I nor dey fake am Na like this I reach leave or take am