Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
10Pm in Ada George (I'm Still Here)
Surrex
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Go by the name Surrex
S U double R E X
Wavegod Shiaa
50 50 everyday I dey roll dice
Life no be Beans everyday I dey chop rice
If you no fit pay I go advice you, no price
Rugged men on standby, bro it's not chaise
Out here with my dogs living life
No cutlery so we use kitchen knife
Pam boss don find girl to call wife
I dey here dey wonder wetin I dey do for this life
Mouth no fit talk everything wey eye see
These days all my gadgets dey use type C
Streaking me boobs e dey my eyes only
Come and see what the Lord has done for me
E get one time I been tire for this life
Make I leave rap go begin do highlife
Make I shake yash online like Ice spice
Or make I take cyanide go the next life
But anyways I'm still here
So many pains for life I need bear
Make all of una come I no dey fear
Shey you don hear
Shey e don clear
Oya comot from here
But anyways I'm still here
So many pains for life I need bear
Make all of una come I no dey fear
Shey you don hear
Shey e don clear
Oya comot from
You rappers are my sons we like Hosai and Zuko
We not really friends, you're not my Amigo
Me, Trapboy & Pafu we the Migos
Try one of us make you see how the thing goes
Like action film, I'm actor wey kill bose
I dey vibrate so she no really need rose
Rearrange her guts till she sing falsetto
Strike & defend I be like Marcelo
For the Bongo Wavy don cassette oo
Set compass I no need math set oo
Thick light skinned see the pass I set o
Success Cornelius don dey chill for Benz o
But anyways I'm still here
So many pains for this life I need bear
Make all of una come I no dey fear
Shey you don hear
Shey e don clear
Comot from here
But anyways I'm still here
So many pains for this life I need bear
Make all of una come I no dey fear
Shey you don hear
Shey e don clear?
Oya comot from here
We are worse than what they told you
Even Google cannot explain
PG 32
25 years na small pikin here
Die it
ย