Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Lazy Baby
Ayo Maff
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(Humzey, Humzey, Humzey)
Say mentally, mentally, I'm not ready ò
If I no get power (if i no get power), k'òri kò mi yọ (k'òri kò mi yọ)
You know say nobody sabi my papa (ahh)
So, hold on to me (so, hold on to me)
Má jẹn ṣhubu (má jẹn ṣhubu)
Ah, today, I no wan do anything
Ah, today, I no wan do anything (ah, today, I no wan do anything)
365 days, I've been hustling
But today, I no wan do anything (but today, I no wan do anything)
Na ẹbá, dem no dey warm am, ọmọ
Álèjò l'òwò, má f'álèjò ṣhèrèè
Fuck my Maths teacher, Mr. Wande
Pythagorus theory, I never use am one day
I no do Molly again, I don stop codeine (I don stop codeine)
Igbáyilọlá, igbá l'ònigbá nlò
If only you (can read my heart)
Ni tòri ẹ (baby, I'm hurt)
Maybe later, I go make you proud
I wrote this letter 'cause I've been sad
Ah, today, I no wan do anything
Ah, today, I no wan do anything (ah, today, I no wan do anything)
365 days, I've been hustling
But today, I no wan do anything (but today, I no wan do anything)
Na ẹbá, dem no dey warm am, ọmọ
DND no fit call am, ọmọ
(Brap, brap)
Oh baby, ṣhèè normal
Oh baby, ṣhèè normal, ṣhèè normal
T'òbá ṣhèè normal, mò má ṣhèè normal