IF E NO BE GOD
Amb. Sis. Chinyere Udoma
Popularity ยท Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
All the vibe is needed right now lets hit it hard
I say if e no be your hand oh
If e no be your hand wey carry me carry me
You carry your grace dey cover me
You carry your grace dey cover me cover me
When I call you dey answer me
Tell me na where I for dey oh today
Ask your neighbor ask your neighbor
If e no be your hand oh
If e no be your hand wey carry me carry me
You carry your grace dey cover me cover me
When I call you dey answer me
Tell me na where I for dey oh today
Somebody scream
Tell me na where I for dey oh today
If e no be God oh
Tell me na where I for dey oh today
Iba Omamma madu na-aria
Aka na-agbasa nwanyi ogworogwo
Olumena lumene
O juru onye ekpere ekpere
Mu na-emebo mu na-agozi agozi
Tell me na who I for be oh today
If e no be this God
Tell me na where I for dey oh today
If not for the Lord who is on your side
Tell me na where I for dey oh today
If e no be Oga Jesus
Tell me na where I for dey oh today
If e no be your hand oh
If e no be your hand wey carry me carry me
You carry your grace dey cover me cover me
When I call you dey answer me
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
If not the Lord is on your side
Tell me na where I for dey oh today
I say if e no be your hand oh
If e no be your hand wey carry me
You carry your grace dey cover me
When I call you dey answer me
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Oh oh I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Where oh I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Who I for be oh today
Tell me na where I for dey oh today
O naga-asam mmaum mbara ya
Tell me na where I for dey oh today
O naga-akpo m omu anyi emetu m anyi
Tell me na where I for dey oh today
O naga-gozi m mu agoziala
Tell me na where I for dey oh today
If dey don chop my own oh chop their own oh
Tell me na where I for dey oh today
If dey don carry my story go their Facebook
Tell me na where I for dey oh today
If dey don use my matter use am dey shine
Tell me na where I for dey oh today
De go dey call my children mboro-we
Tell me na where I for dey oh today
Tell me oh tell me oh
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
If e no be your hand oh
If e no be your hand wey carry me
The hands of the Lord have held you
You carry your grace dey cover me
When I call you dey answer me
Tell me na where I for dey oh today
I say if e no be your hand oh
If e no be your hand wey carry me carry me
You carry your grace dey cover me cover me oh
When I call you dey answer me
Tell me na where I for dey oh today
Mmadu echezokwala Chukwu keluya
Nwamu echezokwala Chukwu kelugi oh
Biko echezokwala
Echezokwala Chukwu
Keluywa geyelu gi aka
Anyi be
Ngbe ineri ngbe ina awu
Ngbe ina eje ngbe ina ana
Echezokwala
Echezokwala Chukwu
Keluywa geyelu gi aka
Agnamakpuzi n ogbe anyi chukwu anyi anyi ga-ekele gi mma
Onye akorna mmadu onu
Onyim akorna mmadu onu
Ibu Chukwu keluya
Anyi no n ebe a
Chukwu mu anyi anyi na-ekele gi
Ogalanya akorna mmadu onu
Ibu Chukwu keluya
Jukwa mu anyi n ulo jukwa oh
Ejikwala ne ife na aghalugi of uma
Weluya we kwujuo mmadu ibegi
Ife onye maya maluya
Nke onye maya maluya
Nke mmaghi maya amkwalam
Okwa Chukwu kelu enu kelua ana
Chukwu kelu ogaranya kelu ogbeye
Ejiwe onye nkpunkpu ne onye ogologo
Ewe onye ukwu we onye nta
Ikam ogologo ikagim nkpunkpu
Biko echezokwala
Echezokwala Chukwu
Keluywa geyelu gi aka
Odogwu
Gwa mo gwa mo gwa mo gwa mo
Tell me oh tell me oh tell me oh tell me oh
Tell me oh tell me oh tell me oh tell me oh
Na where I for dey oh today tell me oh tell me oh
Na who I for be oh today tell me oh tell me oh
Who for de bless me for life tell me oh tell me oh
Tell me oh tell me oh tell me oh tell me oh
Tell me oh tell me oh tell me oh tell me oh
Ka anyi jee ka anyi jee
Amara ba ka anyi jee
Amara ya soo anyi o amara ba
Gaa n ihu amara ya soo anyi o amara ba
Gaa n ihu amara ya soo anyi o amara ba
Gaa n ihu amara ya soo anyi o amara ba
Amara ya soo anyi o amara ba
Amara ya soo anyi o amara ba
Amara ya soo anyi o amara ba
Amara ya soo anyi o amara ba
Amara ya soo anyi o amara ba
Hego nna amara ya soo anyi o amara ba
Hego hego hego amara ya soo anyi o amara ba
Hego amara ya soo anyi o amara ba
Amara ya soo anyi o amara ba
Amara ya soo anyi o amara ba
Hego nna amara ya soo anyi o amara ba
Hego nna amara ya soo anyi o amara ba
Amara ya soo anyi o amara ba
Chu chu chu chu chu chu chu chu
Odogwu Odogwu Odogwu
Odogwu Odogwu
Odogwu Odogwu
Odogwu Odogwu
Odogwu Odogwu
Odogwu Odogwu
Odogwu Odogwu
Odogwu Odogwu
Odogwu Odogwu
Chioma Chioma
Chioma Chioma
Chioma Chioma
Chioma Chioma
Imela Imela
Imela Imela
Imela Imela
Imela Imela
Daalu Daalu
Daalu Daalu
Daalu Daalu
Daalu Daalu
Daalu Daalu
Daalu Daalu
Onye oma Onyeoma
Onye oma Onye oma
Onye oma Onyeoma
Onye oma Onye oma
Onye oma Onyeoma
Onye oma Onye oma
Onye oma Onyeoma
Onye oma Onye oma
Onye oma Onye oma
Tell me oh tell me oh tell me oh tell me oh
Tell me oh tell me oh tell me oh tell me oh
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
Tell me na where I for dey oh today
If e no be your hand oh
If e no be your hand wey carry me carry me
You carry your grace dey cover me
When I call you dey answer me
Tell me na where I for dey oh today
Daddy if e no be your hand oh
If e no be your hand wey carry me carry me
You carry your grace dey cover me cover me
When I call you dey answer me
Tell me na where I for dey oh today