Skip to content

Mad over you (The Prblm Remix)

Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

sess problem kid tell her to die and die for the don tell her whine make she wine for the don tell her now ride for the don tell her die make edie for the don ghana girl say she wan marry yo i hope say she sabi cook waakye hope your love go sweet pass shito baby girl i say i say your body na killer o i fi to die for your body only for your body that girl for the corner tell somebody make dem call am o wey she dey whine am i see fire for her body oh and she follow go na enjoyment go kill am oh baby girl you bad oh girlie wey u whine adey mad over u girl say u r my woman my super woman adey mad over u girl if i sing for u u go love me ooh baby love me non stop i ll love u non stop always kiss u on top baby oh all your body around me o play the music non stop let dem dance to my song let dem shaky bumbum ooh wey that girl for de corner tell somebody make dem call am o wey she dey whine i see fire for her body and she follow me go now enjoyment go kill am oh baby girl u bad oh girlie wey u whine adey mad over u girl say u r my woman my superwoman adey mad over u girl ghana girl say she wan marry oh i hope say she sabi cook waakye hope your love go sweet pass shito baby girl i say i say your body na killer o i fit to die for your body only for your body