Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Love Nwantiti
Meric Again
,
22angels
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
My baby, my valentine, yeah
Girl, na you dey make my temperature dey rise
If you leave me, I go die, I swear
You are like the oxygen I need to survive
I'll be honest
Your loving dey totori me
I am so obsessed
I want to chop your nkwobi
Ule, your body dey gbakam isi
Ule, open am make I see
Ule, gimme love nwantiti
Wey fit make a bad man sing "Oh-ahh"
Your body dey gbakam isi
Ule, open am make I see
Ule, gimme love nwantiti
Wey fit make a bad man sing "Oh-ahh"
Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah

Baby girl, where you from come? Yeah
Your body na follow come, yeah
No be silicon, uh
Baba God e finish work, eh-eh-eh-eh-eh
Without you, I go fit lose my mind
Without you, I go fit fall and die
Without you, I go give all my life
Without you, without you
Your body dey gbakam isi
Ule, open am make I see
Ule, gimme love nwantiti
Wey fit make a bad man sing "Oh-ahh"
Your body dey gbakam isi
Ule, open am make I see
Ule, gimme love nwantiti
Wey fit make a bad man sing "Oh-ahh"
Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah
Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah
Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah
Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah
Your body dey gbakam isi
Ule, open am make I see
Ule, nyem love nwantiti
Wey fit make a bad man sing "Oh-ahh"
Your body dey gbakam isi
Ule, open am make I see
Ule, gimme love nwantiti
Wey fit make a bad man sing "Oh-ahh"
ย