Skip to content

from africa

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Oh oh oh oh oh oh oh oh oh Eh eh eh eh eh Mmm yeah eh eh eh Mmm mmm mmm mmm Plenty wahala Plenty dey pe me For the sake of our ignorance io We get this pain for belle See na we be cousin na born you with silver spoon for mouth Say you be okpe Make I tell you my story o Make I tell you my story o Africa, Nigeria From Warri to Abuja Lagos State, Naija delta Africa you're so beautiful Some dey sick Some dey well Some dey tatafo Some dey apoko We dey call Ogene We dey call Chineke Wetin go save us from the pain wey we dey go through Africa no one else can save you but you It's time to arise Take away your pride Time to arise Africa, Nigeria From Warri to Abuja Lagos State, Naija delta Africa you're so beautiful We living in a world Self-centered Make our own hellfire Just for ourselves Then we scratch with our surface To make one notice us See, can we see The way we lie to ourselves Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa Africa, Africa, Africa, Africa