Skip to content

Your Body

Lil Qhuid
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Say make I rock your body Oginiwa say make I rock your ah yah Say make I rock your weh woh woh Omo this girl she be oga nla Sweet like cóte and panla yea From the other girls you be oganla Say me I no go lie you do me manya yea I say this girl she be eja nla ah ha Sweet like cóte and the panla say Fom the other girls you be oganla Say me I no go Lie you do me manya yea Say Make I rock your body Follow me say make we run kolobi Give me slow whine Say make I touch your body Me I like the way you Kon dey touch body Kon dey touch body Say Make I rock your body Follow me say make we run kolobi Give me slow whine Say make I touch your body Me I like the way you Kon dey touch body Yah ah ah ha Call that sexy lady make she come my lane Cause me I like way your body banging Fit to cure my crease Omo you gat me falling No stalling Come to my base oo No go dull me Say na only you wey get the antidote Wey fit cure my crase Omo you gat me falling No stalling Come to my base oo No go dull me Say na only you wey get the antidote Wey fit cure my crase Say make I rock your body Follow me say make we run kolobi Give me slow whine Say make I touch your body Me I like the way you Kon dey touch body Kon dey touch body Say make I rock your body Follow me say make we run kolobi Give me slow whine Say make I touch your body Me I like the way you Kon dey touch body Kon dey touch body Roll me like a risla Sweet Belinda Say Me like the way your body compose When you roll me like a rizla Sweet Belinda say me like The way your body compose When you roll me like a rizla Sweet Belinda say me like The way your body compose Say Make I rock your body I rock your body Say Make I rock your body I rock your body