Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Fake Amiri
Blahq Ice
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
The street is not your home so brother take am easy
Ain't got no funds what I'm wearing is a fake amiri
Too many stuffs wey man dey face but they dey think I'm jiggy
And 2 girls get belle for me their name kate and lizzy
Sheybi ur mama been dey say make u no be like us
Somebody give her my address make she come see my porsche
Money na the root of all then evil na wetin be the tree
Rather fyn money than go to school na wetin be degree
I'm going ghost mode for the paper,becoming demonic
Don't care what it takes long as I'm earning the money
All night men de awake we been grinding till morning
4pm where joy wey suppose don arrive in the morning
Keep stalking all my papers
Fake gold but e dey glitter
Put repect on my name because I earned it from my haters
They claim to love me now,back then na them be underraters
But then I come dey chop the beats say na yamarita
Then I turn myself to(busy man)
Start to chop for(citymart)
Ogbeni hustle life e no be 2+2 like(easy maths)
Na who dey work go flex he life everyday like (christy mas)
We don too work na why we just dey pray to God for(easy life)
If money come,(I chop am)
Problem come(I jump am)
Warn ur babe coz if she bring her bobby come,(I suck am)
I dey flex today but way before the money come (I suffer)
Why johny con dey flex,shey na just now johny come(I wonder)
The street is not your home so brother take am easy
Ain't got no funds what I'm wearing is a fake amiri
Too many stuffs wey man dey face but they dey think I'm jiggy
2 girls get belle for me their name kate and lizzy
Sheybi ur mama been dey say make u no be like us
Somebody give her my address make she come see my porsche
Money na the root of all evil na wetin be the tree
Rather fyn money than go to school na wetin be degree
Some many times we struggling
But fuck we thuggin it
Why my life e be like this why a lot of things dey trouble me
So many gees are hustling
But steady we be fumbling
While everyone was cuddling
I didn't have a company
Only mama wey care for me
Only my guys been cheer for me
I told my haters make them gimme small time they go hear from me
Need a lot of funds u knw the road to success get police
And so I'm threading carefully,I swear I'm threading carefully
Forget about this bitches bro no go dey do like dundee
Do the tatata but know when to lock up ur zip
Ur life go fall in place,if u comot ur mind for konji
She said she love u too,how comes she left because of soji
For the ghetto me from u gaz to shine ur eyes
All man for hesef na u go cry ur cry
Because of porridge omo dey go fit deny ur rights
Na why the women dey live long and men dey just dey die on time shit
ย