Skip to content

Julie (Official Audio)

Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

(Jonn P) Julie, if you get vacancy, let me know Julie (mm), tell me, who dey run your parole? Julie, only you fit make konji no kill me, oh 'Cause me, I don't know what you did to me, girl Say me, I fit rock it, oh Ṣebí you fit handle me, ɔdɔ Tell me when you want it, oh I do anything for my ɔdɔ You dey for my mind and soul Baby, you carry me, oh Me, I don't know what you did No do me mara, oh I don lay my bed for you, no do me mara o I don set everywhere for you, no do me mara o I don lay my bed for you, no do me so Ọmọge, no do me so Ọmọge, no do me so (so, so, so) 4:30, I can't sleep, I stayed up for you As you don leave me, you don let konji do me kung-fu 'Cause e get as e dey do me, bae (babe) You dey control me, bae (bae) And I no fit to let you go Say me, I fit rock it, oh Ṣebí you fit handle me, ɔdɔ Tell me when you want it o I do anything for my ɔdɔ You dey for my mind and soul Baby, you carry me, oh Me, I don't know what you did No do me mara, oh I don lay my bed for you, no do me mara o I don set everywhere for you, no do me mara o I don lay my bed for you, no do me so Ọmọge, no do me so Ọmọge, no do mara, oh I don lay my bed for you, no do me mara o I don set everywhere for you, no do me mara o I don lay my bed for you, no do me so Ọmọge, no do me so Ọmọge, no do me so