Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Ifeoma
Yarden
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Spiritual
If I ever leave you make I kpai
But you no dey reason me and I don sabi why
I dey wait for your gate
I dey knock on your door
You be head of my state
I be your governor
Make you whine up your waist
No go slogo odo
No go use man dey play
I go change your color
Ifeoma Ifeoma Ifeoma
Don't you break my heart
Don't do be like that oh baby
Say wetin you come here come do
You no do normal you con dey form say you gentle
Say you get morals
You con dey muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke o
Na nonsense
I dey wait for your gate
I dey knock on your door
You be head of my state
I be your governor
Make you whine up your waist
No go slogo odo
No go use man dey play
I go change your color
Ifeoma Ifeoma Ifeoma
Don't you break my heart
Don't do be like that oh baby
Ifeoma Ifeoma Ifeoma
Don't you break my heart
Don't do be like that oh baby
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke o