Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
WhatsApp
Seyi Vibez
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(Kill Dem All)
Who be that guy wey dey text you?
I no dey check your WhatsApp
That's not my thing, baby
I no like talk wetin go vex you
Main reason I dey make you dey wet
I no wan lose you to another mugu
Eiya, sare wale
Ara mi ti wa l'แปna, eiya
You high me like monkey tail
You make my thing ejaculate
I no fit dey masturbate
Jแบน kin wแป le, ma ka tan le
You must give me accolade
Afแปฅrแปฅghim n'anya
I wan know your family
Promise nah Galilee
Ba mi for Nnagi
I go call Sunny Ade
Ebenenezer Obey
Only you fit hold me down
Who be that girl wey dey text you?
I don't like bullshit
I don't like nonsense
I don't like sharing
Oya, come wha' you say?
Asking me how did I get this way
แนขeyi, sometimes, you're not the vibe
When you saw me
I know you saw me with my bros (with my bros)
Tell me say you get hoes
But I smell them with my nose (with my nose)
I no like relationship wey go keep me on my toes (on my toes)
Are you gonna make me sweat or show me love instead?
Afแปฅrแปฅghim n'anya
I wan know your family
Promise na Galilee
Ba mi for Nnagi
I go call Sunny Ade
Ebenenezer Obey
Only you fit hold me down
(O wแปle, ki n ma yแป)
(Kill Dem All)
ย