Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Ewele
Pheelz
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Omo this hustle make you dey reason things
They kinda things went
Dey ginger you give you wings
Ono dem think say we both dey the same plane
But dem no know say there own flight na economy
They wan see my sorrow
Wo fe dje kin koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once i do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me i can't talk
Ridimakulayo
Ewele ewele ewele
Case ita gbangba
Talomode talagba
Ewele
Ewo lekpe ewo lekpe
Case ita gbangba
Talomode talagba
Take me for instance ooh
They just wan use me ko gbe ko so
Plan wey dey get na there business o
I've been consistent on these stairs o
But shori
Ode lo like
All their strategies but i don't mind
I sharply stand and i turn on light
And turn up the mic o
They wan see my sorrow
Wo fe dje kin koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once i do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me i can't talk
Ridimakulayo
Ewele ewele ewele
Case ita gbangba
Talomode talagba
Ewele
Ewo lekpe ewo lekpe
Case ita gbangba
Talomode talagba