Skip to content

Try

Ajesings
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Aje Oluwa lo Seyi oh Vibez, ayy (Itโ€ฒs Phynest on the beat baby) Aje sing this song Dem dey reason my matter, wetin I do dem oh? Yayy Dem want throw me punch after dem tie my hand Kilode? Na wetin I do dem? I no know Dem too like to dey show their logo Dem dey call me omo ologo Won tu fe pana ogo Ayo, ayo ni te mi lojo gbo-gbo Ayo, ayo ni te mi lojo gbo-gbo Many-many things wey my eyes don see For this life dem don show me pepper oh Everyone go say, that they are loving you At the end of the day, no one loving you Ibi ire ni mo yan oh (yayy) Iwo ori mi oh (iwo ori mi oh) Sin mi de ibi ire (sin mi de ibi ire) Yayy Ibi ire ni mo yan oh (ibi ire,ibi ire) Iwo ori mi oh (iwo ori mi oh) Sin mi de ibi ire (sin mi de ibi ire) I don try (I don try) I don try (I don try) I go still dey try again oh (I go still dey try again) I go still dey try again oh I be the boy wey dey browse without data As the thing dey go, aya won a ja Brand new flows, otuntun cha-cha Me I no get time for thier drama oh ayy Oya oh ayy, oh ayy Say my music causing gobe oh ayy Oh ayy, oh ayy I give God the glory as e dey, ayy oh ayy Cause yawa oh Tell me wetin cause the yawa oh? Awon te mi holla, emi lon wa oh Yayy-yayy Emi lon wa oh Ayy Yawa oh Tell me wetin cause the yawa oh? Awon te mi holla, emi lon wa oh Ah (yayy-yayy) Emi lon wa oh Yayy oh, ayy-ayy-ayy Ibi ire ni mo yan oh Iwo ori mi oh Sin mi de ibi ire Yayy Ibi ire ni mo yan oh (ibi ire, ibi ire) Iwo ori mi oh (iwo ori mi oh) Sin mi de ibi ire (sin mi de ibi ire) I don try (I don try) I don try (I don try) I go still dey try again oh (I go still dey try again) I go still dey try again oh (Aje on the mix)