Skip to content

Love You

Edem
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

This is a waaaaave gbevu Anada anada Waaaaave gbevu Darko Vibes yeah Couple of your friends wey me know no dey like me Pretend say dem friends with me but them fight me I dey live just for you but you no see I dey live just for you but you no see Now i dey see say your mind no dey for me Now i dey see say u really no dey mind huh ah No matter what you do now i still go dey call you my boo Wey i go dey hold you down,forever and ever No matter what you do now i still go dey call you my boo Wey i go dey hold you down,forever and ever I love you anyway,i still dey love you any way oh I love you anyway,i still dey love you any way oh I love you anyway,i still dey love you any way oh I love you anyway,i still dey love you any way oh You say YEAH YEAH U say you dey want boy wey be hot steppa Ado awu abla nyuie aga look dapper Nusianu dze gadzi ne no be improper Ne ye Dada fe kudz) newoatenu adzorga Woooo Xema ta nekpormo nam,nuka ble o be we get the formula fromula Wo susu le vovonam,nukae ble wo be we get the formula Couple of your friends wey me know no dey like me Pretend say dem friends with me but them fight me I dey live just for you but you no see I dey live just for you but you no see Now i dey see say your mind no dey for me Now i dey see say u really no dey mind huh ah No matter what you do now i still go dey call you my boo Wey i go dey hold you down,forever and ever No matter what you do now i still go dey call you my boo Wey i go dey hold you down,forever and ever Any way anytime any weather, I be you Despite Nam 1 your cheddar More money more sugar my lover, I be you Bob Marley your fella Shake all my body,holla my self when i give you direction o Send me location,i pull up on you i dey for your doorstep o Your paddy say she my thing before na eh Da b3n She come like cancer wey i beat am wey she come again She move ihn panty move ihn dress ooo she dey pretend She move ihn panty move ihn dress ooo she dey pretend She telling me how u dey tell am stories to your friends How we fucking fighting how we fucking fighting So she wanna come and come and join in So she wanna come and come and join in Yeah eee yeaaaaah,hw3 meye anti sooo Sumo m) ni nsumo bo ne ew) etor me neke eee Darko Vibes Gbevu