Skip to content

TIME

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Uwa bu onye biri ibe ya ebiri See Shine Adam was not made for eve All the mountain I climb e no mean Mhhh She want make I spend i no gree oo As you want make e end e don be! don be Babygirl time will determine it If your love is real or na vanity She wan make I dance to her shakiti As I dey dance I dey loose my sanity You do me bad I no mind I just dey look you with my church mind I hit me dealer online Give me sativa to ease my mind Ease my mind Uwa bu onye biri ibe ya ebiri .. Uwa bu onye biri ibe ya ebiri .. Uwa bu onye biri ibe ya ebiri . Uwa bu onye biri ibe ya ebiri Mbiri Ka mbiri oo Oh baby you do me strong thing Gave you me love wasn't funny ah You should stay away from me And I don't wanna curse you Sha I'm broken now If it's love that you're waiting for it's gone too Far olor farr!! Babygirl time will determine it If your love is real or na vanity She wan make I dance to her shakiti As I dey dance I dey loose my sanity You do me bad I no mind I just dey look you with my church mind I hit me dealer online Give me sativa to ease my mind Ease my mind Uwa bu onye biri ibe ya ebiri .. Uwa bu onye biri ibe ya ebiri .. Uwa bu onye biri ibe ya ebiri . Uwa bu onye biri ibe ya ebiri