Healing
Tkbrownz
Popularity · Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
(VERSE1)
Oh baby Tkbrownz so u orun we kwaa. Ye yeah
Wankwase udoo ashe
I can't wait
I go jump and enter
Will you marry me
Base on kpa
I go hustle for the doll
Make u no eye Davido.
Money go plenty gon
And we go have a good time.
(CHORUS)
Oh baby u make me crazy na na
Crazy na na
Crazy na na
Am going crazy for you.....
My baby oh
My baby oh
My baby Ehn
(HOOK)
Give spiritual Healing oh
Spiritual healing
Come M give spiritual oh
I need a spiritual healing oh
Spiritual healing oh
Come M give me spiritual healing oh-yeah.
(VERSE 2)
Mne..... kongi hold bad man
Will you come my place.
Come and set me free eh
Wanna touch ur bum Bae
So tell me what you want girl.
Make i buy for you.
Gucci bag.....
Abi na Dolce and Gabana
(CHORUS)
Oh baby u make me crazy na na
Crazy na na
Crazy na na
Am going crazy for you.....
My baby oh
My baby oh
My baby Ehn
(HOOK)
Give spiritual Healing oh
Spiritual healing
Come M give spiritual oh
I need a spiritual healing oh
Spiritual healing oh
Come M give me spiritual healing oh-yeah.
(VERSE 3)
Kongi still day body
I no fit gbebodi
Come make manya manya eh
I Don shayo shayo eh.
Make dance d kerewa
She tell me say she like d kerewa
Kerewa
Com Come give me kerewa
Kerewa
Kerewa