Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Fvck You
Kizz Daniel
Popularity ยท High
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Vado
ย
It's Young John The Wicked Producer
Na You dey Cheat Na Me The Beg
Make Una Check Am Ogbanje
Shebi Na Me dey Find Sisi yellow
ย
No Be Say Them No De Rush Me
Shebi Na Your Love Me I dey Consider
Na Because Of You I dey Mellow
Why Ashewo come be your hobby [hobby, hobby]
Oya wait, before i kill person oo (Arrest me)
Why Olosho come be your hobby [hobby, hobby]
Oya wait, before i kill person oo (Arrest me)
Dem come dey fvck you, Koba
This one [fvck you], that one
Aro {fvck you}
Pedro [fvck you] Tekno
Davolee [fvck you] Sheyman
Wizzy [fvck you] Don Baba J
Jago [fvck you] Aremu
Mr Mula [fvck you] oo
Slay mama no be good girl
One Man One woman but for your matter I be number 11
Me sef I too like bad girls, good for me baby, bad for the boys
Shebi na me dey find sisi yellow
Ashewo come be your hobby [hobby, hobby]
Oya wait, before i kill person oo (Arrest me)
Why Olosho come be your hobby [hobby, hobby]
Oya wait, before i kill person oo (Arrest me)
Dem kan dey fvck you, Koba
This one [fvck you], that one
Aro {fvck you}
Pedro [fvck you] Tekno {fvck you}
Davolee [fvck you] Sheyman
Wizzy [fvck you] Don Baba J
Jago [fvck you] Aremu
Mr Mula [fvck you] oo
ย