Skip to content

Ring a Bell

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

...Paper Yah (boi) I hope say u gat all the tune right here No worry ur self everytin dee (cha-cha belin on de beat) (Okoronwta) Debi Jay on dis How far how de Mata be na. Na paper boi de yan Comot ur leg for wire ooo (Abeg) She de ring de bell oooo (For my head) She de ring de Bell ooo (For my head) Na you de make my head ring like (gon gon gon) Pull up to ur hostel like (come come come) I de ur side I de wait make u (come come come) Show me dat tin wee sisco sing like (Tom Tom Tom) Na my head na u de ring no be (black berry) Love me girl I swear u no go (lack any) Even if na bread no worry men (I gat many) Full my pocket no fear we fit (wack every) Any girl wee no like me (dakpada) Me no send dem because my girlfriend (gada) I de try girl I no be old (baba) If dem like may dem ban me like old (kagana) She de ring de bell oooo (ring de bell ooo) (For my head) She de ring de Bell ooo (ring de bell ooo) (For my head) Hello girl I like de wee u gimme me na na (I like dee wee u gimme na) Hello girl I like de wee u role it na na (I like de wee u role it na) Show me dat bum bum wee de make man craz Baby girl me I want to craz U remind of something great (something greater) Girl I like it (i like it) I want it (I want it) I need u I will never leave u (never leave u) She de ring de bell oooo (ring de bell ooo) (For my head) She de ring de Bell ooo (ring de bell ooo) (For my head) (OK) When Juju de find blood no give am oil E no go take Na u na Eh find come here I no de rake I just de sweat like ochomola For ur sake I fit fight all dis kpokpo yeh . I no say ur friends go say Erigga na craz Okoronwata No date am na ur time u won waste But I yan gba wee Don to old for oko market Na siga e de sale outside Gimme two two packet Dear talk to many save am for nite call Dem no won Here say u happy or Flengo Debi Jay abeg Dat orejico sing de hook may chembalin na de beat de go abeg. She de ring de bell oooo (ring de bell ooo) (For my head) She de ring de Bell ooo (ring de bell ooo) (For my head) .Yeah Na she de ring de bell for my head (gbagan) I de tell u men (I swear) It's paper boi Debi Jay (Debi Debi Debi Jay) Original worri boi wee Sabi sing (Dats debi) Original worri boi wee Sabi rap (Dats paper) Original worri boi wee Dani nak Dats chembalin (okoronwata) Abeg... Edited by *king blaze* End ...