Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
I Don Smoke Igbo
Flavour
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
We back again
New freestyle
Burn fire, burn fire
Burn fire, burn fire
Burn chakka, burn chakka
Burn fire, burn chakka
Burn fire, burn chakka
Ooh no, I don smoke igbo
I don dey kolo
For this party oh
Make una hear me say ooh no
Oga don kolo
As he don smoke igbo
For this party oh
Make una hear me say ooh no
All the boys inna the club wey don dey smoke igbo
All the girls inna the club wey don dey too kolo
I tell you say make you dey smoke igbo but no kolo
Kolo, kolo, kolo, kolo
To get busy, get jiggy, try to smoke igbo
To get crazy go wacko, try to smoke igbo
I tell you say make you dey smoke igbo but no kolo
Kolo, kolo, kolo, kolo
Look at Mr. Chopu make me head start dey blow
Dem a all in the floor
Why you come dey dull as say you no dey smoke igbo
When the time come na you go smoke jombo
Jump and run away, police dem a come
Throw away your ganja, make you no dey kpang
Jump and run away, police dem a come
Throw away your ganja, make you no dey kpang
Ooh no, I don smoke igbo
I don dey kolo
For this party oh
Make una hear me say ooh no
Emeka don kolo
As he don smoke igbo
For this party oh
Make una hear me say ooh no
Definition of authority, a glorified MC
I burn all my pages for free
I'm lost with it, the tree energize the fleet
Niggas criticize who the wisest kid is, like King Solomon
The real folder one when I'm hole in one
I go loud, can't pass out
When the cold city block raise up
It's how we do it on the block
On the corner stay tough and not puff
Fire burn, fire burn, make a vibration
Boys and girls, pay attention
Marijuana is an indication
Fire man, ten, is the penetration
Jump and jump to the celebration
Yes oh yes, no police station
Burn ganja, no humiliation
Fire burn, fire burn, no hesitation
Ooh no, I don smoke igbo
I don dey kolo
For this party oh
Make una hear me say ooh no
Aboki don kolo
As he don smoke igbo
For this party oh
Make una hear me say ooh no
Oya, Nwannem, Biko, pass me the lighter
And tell that guy make him help me bring the rizzla
This one no be the time to smoke cigar
As far as I'm concerned, my guy, nothing mega
If you no dey burn fire, ain't on your own
But if you no carry light, use your mobile phone
Because naturally, I dey high
So if I come smoke, my guy, I fit fly
Light your ganja now, hey you ganja man
Fire pon the place, Rudeboyz one pon the case
Jigga maji jombo, step una the dance floor
Start to dey kolo, nothing haffi gwan
You girl, hold your man
You man, welcome down
Make you dey whine your waist like Spiderman
Hey, ganja man
Hey, higher man
Inna the place
The fire blaze
Ooh no, I don smoke igbo
I don dey kolo
For this party oh
Make una hear me say ooh no
Tunde don kolo
As he don smoke igbo
For this party oh
Make una hear me say ooh no
Ooh no, I don smoke igbo
I don dey kolo
For this party oh
Make una hear me say ooh no
Oga don kolo
As he don smoke igbo
For this party oh
Make una hear me say ooh no
ย