Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
BAD
Tynee kuti
Popularity · Low
+
Scots · Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Shebi nah money emi naa kor
No be say we really wanna do hook up
Shebi nah money emi naa kor oh (do hoodlum)
Awn awn (for the money moti skuri gan)
Shomo Tynee kuti yeah eh eh
Grinding all day from Monday to Sunday
Hoping one day kpa k'ore lole (yeh)
Oh lord! Where the money kon dey?
Pepper dem bi bolanle when the hustle wan pay?
Won le yekin slow won lo ye kin calm
Pelu gbogbo shenking toju miti jam
Moni oye kin blow focus on the bag
Tynee was a good boy owo lo jekin bad oh
Shebi nah the money make me bad uh yeah
Debit alert dey break my heart oh
Anytime I reason nah the bag oh
Fifty million dollars nah the stack uh yeah
Shebi nah the money make me bad uh yeah
Debit alert dey break my heart oh
Anytime I reason nah the bag oh
Fifty million dollars nah the stack uh yeah
I'm bad (I'm bad)
If you say that I'm bad (mogba)
Anything for the bag oh yeah (mogba)
For all I care man I can't go back
For all I care man I can't!
I'm bad (I'm bad)
If you say that I'm bad (mogba)
Damn! You can say that I'm bad (I'm bad)
Mofe l'owo bi Don pablo yeah
I'm bad I'm bad I'm badder oh yea
Omoluabee don tire to dey do good boy
No be say we really wanna do hook up
But e be to dey do hook up
Than to do hoodlum
If you no dey bomb oh foolish gan
For the money moti skuri gan
Mehn oju nri nkan
Better life I truly want
But some people are fully scum
If dem no fit help I won't need one cut the foolish bond
Shebi nah the money make me bad uh yeah
Debit alert dey break my heart oh
Anytime I reason nah the bag oh (bag oh)
Fifty million dollars nah the stack uh yeah
Shebi nah the money make me bad uh yeah
Debit alert dey break my heart oh
Anytime I reason nah the bag oh (bag oh)
Fifty million dollars nah the stack uh yeah
I'm bad (I'm bad)
If you say that I'm bad (mogba)
Anything for the bag oh yeah (mogba)
For all I care man I can't go back
For all I care man I can't!
I'm bad (I'm bad)
If you say that I'm bad (mogba)
Damn! You can say that I'm bad (I'm bad)
Mofe l'owo bi Don pablo yeah
I'm bad I'm bad I'm badder oh yea
Nobody know daddy mi
Need to make it till the haters can't believe
Oh lord I get family
I can't wait to see them living happily
Many palava been knacking me
But I need to make it for MAYAKEY mi
Kawon ladies koma tasi mi
Kin dangote Yema gara si mi
Shebi nah the money make me bad
Debit alert dey break my heart oh (marikasika)
Anytime I reason nah the bag oh
Shebi nah the money make me bad
Debit alert dey break my heart oh
Nigbati mi o binu Rahman Jago
Odi dandan kin le ball bi Don Pablo Yeah