Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Miracle God
Frank Edwards
Popularity · Moderate
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Ay ay, you're good
Oh oh, you're kind
Ay ay, you're good
Oh oh, you're kind
(RockTown in the building)
Another one don come
Eheh
Another one don come ooom
Baba baba aah
Baba baba aaah
I no fit complain
You be miracle God oh ehhh
Baba baba aah
Baba baba aaah
I no fit complain
You be miracle God oh ehhh
Ay ay, you're good
Oh oh, you're kind
Ay ay, you're good
Oh oh, you're kind
The way you tickle my body Baba (Baba)
E dey do me something for body (something something eh)
They way you carry my matter for head (the way you carry my matter)
E be dey do me something for body
Oh sing oh sing oh sing oh
Oh sing hallelujah