I'm In Love With 2 Women
VIP
Popularity · Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Oh oh
Oh oh oh (oh oh)
Sele Sele Sele Sele
Hey
All my people let's go (let's go)
Ghana, Naija let's go (let's go)
All my people let's go (let's go)
Ghana, Naija let's go (let's go)
Sele (sele sele sele)
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take
I started with Bola
For school then there was no other
We just be like partners
At the same time we love each other
I no wan leave her alone oh
Cos she dey strong with me like stone oh
Some poster come dey bone oh
Cos they want Bola to be their own oh
Wetin I go do if I no see Bola for one day? (oh oh)
School life is the best
I come think say e no go end
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take (sele sele sele)
I'm in love with two women
I no know which one to take (bwoy bwoy)
I'm in love with two women
I no know which one to take (bra bra)
I'm in love with two women
(so)
I no know which one to take (bwoy bwoy bwoy)
I'm in love with two women
(Yes oh)
I no know which one to take
Bwoy Bwoy Bwoy
If I get two girls ever tight
I no know which one I dey like
Yes oh
E be love no fight
Yes oh
Let's get it all right
Na who be you wan talk say you no go do
If you dey cooked in a midst of two (bra)
Tony, VIP (bra)
Nigeria, Ghana
Face to face be ten naira
Puff to puff be ten cedis
Body to body be ten naira
Na money for hand, back for ground
Tony, VIP in your hometown
Loved ones come around
If you no come around, you be ode
This year it's higher with no competition (bra)
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take
I comot for school
And I come enter music life
First of all with Remedies
Then I met this girl called Ngozi
Ngozi na my own oh
And I no wan leave her alone oh
She makes me feel like a man oh
All the time when I dey always dey down oh
She don fall in love
And I know say her love dey kill me
Show life is the best
Now she think say she be the first
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take
On your marks, get set, go
Men don blow
Na who
Na who
Na who I go take?
My body
My body don dey shake
I'm in love with two chicks
My brain dey play tricks
Somebody help me make I choose
Omo, you know I no wan lose
Now I dey (mmmm)
Confused
Bola, Ngozi, come dey refuse
Somebody help me now
I no wan go down
What goes around comes around
God help me now
Make I take one now
Before I die now
Tony, VIP
Omo girl, kini?
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take (oh oh)
I'm in love with two women
I no know which one to take (oh oh oh oh)
I'm in love with two women (sele sele)
I no know which one to take (sele sele)
Ayy
All my people let's go (let's go)
Ghana, Naija let's go (let's go)
Everybody let's go (let's go)
Sele sele (let's go)
Sele sele
Ayy
All my people let's go (let's go)
Everybody let's go (let's go)
Ghana, Naija let's go (let's go)
Sele sele (let's go)
Sele sele
This na the reason why I no dey celebrate my birthday
(Tony, Valentine nko?)
Abeg, I no dey for that
This na the reason why I no dey celebrate my birthday
(Tony, Valentine nko?)
Mo ni, I no dey for that
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take
I'm in love with two women
I no know which one to take