Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Take Care of You
Adina Thembi
Popularity ยท Moderate
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Stonebwoy, Adina
I love you die, Akwesi don't let me down
I dey feel you no be lie
Ohh barima so me nsa y3 nni odo
If you no dey my body, my mind go dey burst oh
If you no dey my body, you no dey my body
Oh Lord of mercy, be like something dey do me oh
Makoma wo wo nsam baby
Mma obi ntete y3n ntam baby
Makoma wo wo nsam baby
Mma obi ntete y3n ntam baby
I go dey take care of you, yeah
You no go hurt I'll refuse it
I never blow you no fuse
My chica bonita be you
I go dey take care of you, yeah
You no go hurt I'll refuse
I no go blow you no fuse
My chica bonita be you
Boy you know, I love you forever ah
Baby all I do, l do it for you
Boy you know, I love you forever ah
Baby all I do l do it for you
Makoma wo wo nsam baby
Mma obi ntete y3n ntam baby
Makoma wo wo nsam baby
Mma obi ntete y3n ntam baby
I go dey take care of you, yeah
You no go hurt I'll refuse it
I never blow you no fuse
My chica bonita be you
I go dey take care of you, yeah
You no go hurt I'll refuse
I no go blow you no fuse
My chica bonita be you
My mamacita
Fine fine chica
Wosipi na wosita
My envica satida
I no go fit
I no fit to let you go oh
(Bhim bhim)
Loving me, loving you till we bye bye
Makoma wo wo nsam baby
Mma obi ntete y3n ntam baby
Makoma wo wo nsam baby
Mma obi ntete y3n ntam baby
I go dey take care of you, yeah
You no go hurt I'll refuse it
I never blow you no fuse
My chica bonita be you
I go dey take care of you, yeah
You no go hurt I'll refuse
I no go blow you no fuse
My chica bonita be you
ย