Colonial Mentality
Popularity · Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Two, three, four
One, two, three
One, two, three
Colo' mentality
He be say you be colonial man
You don be slave man before
Dem don release you now
But you never release yourself
I say, "You fit never release yourself"
Colo' mentality!
He be say you be colonial man
You don be slave man before
Dem don release you now
But you never release yourself
E be so!
E be so dem dey do
Dem dey overdo
All the things dem dey do (e be so)
E be so dem dey do, dem dey do
Dem dey overdo
All the things dem dey do? (e be so)
E be so dem dey do
Dem dey think say
Dem better pass dem brothers
No be so? (E be so!)
E be so dem dey do
Dem dey think say
Dem better pass them brothers
No be so? (E be so!)
The thing wey Black no good
Na foreign things them dey like
No be so? (E be so!)
The thing wey Black no good
Na foreign things dem dey like
No be so? (E be so!)
Dem go turn air condition
And close dem country away
No be so? (E be so!)
Dem go turn air condition
And close dem country away
No be so? (E be so!)
Dem Judge him go kack wig
And jail him brother away
No be so? (E be so!)
Dem Judge him go put wig
And jail him brother away
No be so? (E be so!)
Dem go proud of dem name
And put them slave name for head
No be so? (E be so!)
Dem go proud of dem name
And put them slave name for head
No be so? (E be so!)
Colo' mentality, now make you hear me now
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!) Mr. Ransome, make you hear!
(Colo' mentality!) Mr. Williams, make you hear!
(Colo' mentality!) Mr. Allia, make you hear!
(Colo' mentality!) Mr. Mohammed, make you hear!
(Colo' mentality!) Mr. Anglican, make you hear!
(Colo' mentality!) Mr. Bishop, make you hear!
(Colo' mentality!) Mr. Catholic, make you hear!
(Colo' mentality!) Mr. Muslim, make you hear! (Colo' mentality!)
Na Africa we dey o, make you hear! (Colo' mentality!)
Na Africa we dey o, make you hear! (Colo' mentality!)
Colo' mentality, hear (colo' mentality!)
Colo' mentality, hear (colo' mentality!)
Mr. Ransome, make you hear! (Colo' mentality!)
Mr. Ransome, you make you hear! (Colo' mentality!)
Na Africa we dey o, make you hear! (Colo' mentality!)
Na Africa we dey o, make you hear! (Colo' mentality!)
Colo' mentality, hear (colo' mentality!)
Colo' mentality, hear (colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
(Colo' mentality!)
Colo' mentality!