Skip to content

Blessing (Banana Island Ghost Original Motion Picture Soundtrack)

Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Iyo Iyo ah Iyo 4X My sister look at me o Blessing dey follow me o Anywhere I go o Blessing dey follow me o E dey do me like film o Blessing dey follow me o Iyokokoko ko Blessing dey follow me o Anything I touch Akanchawa chawa 2X Enemies if dem like make dem sour sour 2X The God wey I serve o Too much power power 2X He put me ontop the Highest tower tower 2X My brother can't you see say Blessing dey follow me o Iyokokoko ko Blessing dey follow me o Iyokokoko ko Blessing dey follow me o If no be for God tell me where I for dey o I have seen so much in life oooo I can't even complain ooo But still you bless me bless me Never leave me for shame oooo Emana if say man be God tell me wetin I for do them for don gbalagam umu uwa ka gi kpa ta kum anum kuna ema na a ema na kpala kum aku ka na chu and kpatakum abulum onu eriwe kum olise bine enugwe agozi kwum nwa le le le everything u like am na so e go dey i say my work e go payyyy my sister look at me oooo blessing dey follow me oooo anywhere I go blessing dey follow me oooo e dey do me like film ooo blessing dey follow me ooo eyokokokokoko blessing dey follow me ooo anything i touch akachanwa Akanchawa enemies if dem like may dem sawa the God may i serve ooo too much power e put me on top the highest tower my broda can't you see say Blessing dey follow me ooo shine your eyes eyokokokokoko blessing dey follow me oooo elekun see blessing dey follow me ooo iye wale blessing dey follow me ooo iye arabaribiti eh en aribirabata atere kari aye gbo gbo eya kpate eh since I be counting my blessings 1 2 3 my life don dey easy like iya bb eh everywhere i go blessing follow me eh things dey work out for me am not burning candle kuta tor mor le kosi le oooo oti do ko li re my brother can't you see say Blessing dey follow me ooo eyokokokokoko blessing dey follow me ooo e dey do me like film ooo eyokokokokoko blessing dey follow me ooo