Aminu Kano
ALHAJI BAMX
Popularity · Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
GBAGAN
Another one don enter Afrorewa is getting better
E nor dey sweet dem oo
E dey bitter
Hard man hard man
Me no be quitter
The way I design
Naso e align
Enter any koro
Collect wetin be mine
Komai locacine
Everything na time
Babana kada ka damu
Is gonna be fine
Too sharp like a Roza blade
I know my roles
I don't over play
Tell dem may dem clear my way
Cos if dem price oo
Dem go over pay
Wanna be there for my people
Like Aminu kano
I go fight for my people
Like Aminu kano
Wanna be there for my people
Like Aminu kano
I go fight for my people
Like Aminu kano
Where the love go
Brother killing brother where
Dey love go
Everybody all about the ego
Everybody all about the ego
Sha ta fashe
Idan ta baje ta baje
Ko'ina na tapi
Nasan gidana
Arewa ci
Ko'ina na tapi
Nasan gidana Arewa ci