Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Street Anthem
Gasky
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Abeg (bri-beng-beng, ah-ya-ya)
It's King Paperboi (ah-ah-ah)
Day break everywhere spoil na
It's Graham D-D-D-D-D-D-D-D-D-D baba now
Habu
No cold
Lock up
Oshey (wahala)
Who never sit down for chair no dey lap person
Woman wey go pay no go stress person
Nice cloths, fast cars you go fear person
But if dem thief your clients charlie you go learn lesson
But fake friends dem on hotspot for you dem off their data oh
But charlie don bomb every where scatter oh
We all rise and fall like the dick does
I will give you a nice beat am feeling like Ozedikus
Charlie you block your guy because of one-five
But six girls come your house and you dey eye five
Chairmanship, you no wan tell us were you bomb
And if I ask you go say na where I bomb naim you bomb
What nonsense? Greedy bastard
See the chain for your neck, you know cost hard
And your paddy dey for house dey drink custard
The paddy na graduate e get masters, chei
Abobi, Abobi
No dey zuzu gaga
No be who first start naim dey win race (oh-oh-oh-oh-oh)
As you get your own make you know say
Another person get him own for body
'Cause everybody get their time to pick for the street
Oh ah-ah-ah-ah oh
Yamari oh ah-ah
No man be God and God no fit be man
Yamari oh ah-ah
Everybody get their time to collect for the street oh
Yamari oh ah-ah
Shey you dey hear, eh yeah-yeah?
Yamari oh ah-ah-ah (old Warri in the building)
(Warri say abeg)
Everybody wan make am
You dey see the queue?
No need to wait warri boy, ehn, I skip the queue
With pigin rap, no yoruba like CDQ
Carry my boys along now, everywhere stew
Na we dey pop champagne Monday to Monday
Gone are the days we dey say, "one day na one day"
Haters dey yinmu wan bring us down, that one day
Dey call my gee line dey ask, "how much that one pay?"
When we dey grind like blender
You dey follow Brenda
Na you dey friend am, no doubt
But na me dey bend am
Odikplokplo, my guy dey give am wheel barrow
We no dey follow you dey drag take your weak cargo
The only reason we dey chop na because we work
Two seconds everywhere burst, look aza na block
I use am block my ear from una carry talk
Who fight me don fight God, no be carry talk, I'm blessed
Abobi, Abobi
No dey zuzu gaga
No be who first start naim dey win race (oh-oh-oh-oh-oh)
As you get your own make you know say
Another person get him own for body
'Cause everybody get their time to pick for the street
Oh ah-ah-ah-ah oh
Yamari oh ah-ah
No man be God and God no fit be man
Yamari oh ah-ah
Everybody get their time to collect for the street oh
Yamari oh ah-ah
Shey you dey hear, eh yeah-yeah?
Yamari oh ah-ah-ah
ย