Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Level Up
Olamide
,
Young Jonn
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Oh, we'll see tomorrow, when you're alright (En')
That's why we forget just who we are (Enta)
Make us come together and that's alright
That's when you remember who we are
All of my life, I just wanna level up
So I dey grind, I wanna shut the Devil up
I told my bro, "Don't be lazy, make you sit up
Don't dull, if e easy o, na set-up"
Roll one, light up, ki n to freshen up
It's a brand-new day, prayer's up
Who give up, na im fuck up
Aye la wa jแบน o, turn it up
Oh, we'll see tomorrow, when you're alright
That's why we forget just who we are
Make us come together and that's alright
That's when you remember who we are
Body organizer, shawty, you're a dancer
Erima dey bounce am, gรกrรกwรก, biggie bouncer
I no be womanizer, no go leave me outside
Cold wey dey catch me fit to kill me, gat amnesia
Australia to Asia o, แปmแป, dem no get sia o
Shawty got the best talent, and never gon' me stressed out
รmi ti mรฒ ti pแบน n'tรก o, make I no go mental o
This one na love jแบนjแบนly, o to'jแป mแบนtรก
I be your Panadol, eminado, Urhobo wado
รmi Marado', wo bo แนฃรจ to, nobody go
Let's go head-to-head, toe-to-toe
แปmแปgรจ dope, wแปn lรจ gb'รฒbรฒ si
Chinchin wรก, แปgbรก tun wรก
And the money long, wรฒ bรก แนฃรจ fresh, wรฒ ba แนฃรจ frosh
We no dey denge pose, say we be fo, dem biti frosh
Make some alampa, not in the back, แนฃayo dey pรก
Let the money blow, as e dey go, e no be crack
Oh, we'll see tomorrow, when you're alright
That's why we forget just who we are
Make us come together and that's alright
That's when you remember who we are
ย