Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
2baba
Oyi
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Hun
Alright yeah yeah yeah
ย
Help me spread this message like global comm
Make no body come here con dey from
I know say no be everybody follow come
I know say be every whey be silicon
Make them no con dey rush you
And make you do exactly as you wan do
Make you no say I tell you
Make you no let devil con dey use you
Ehen but if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me to your mugu
That time thirty billion no go do you
That time odumoga no go see you
Ehen and if I start to dey stress you
Let me know because I no wan dey vex you
Bottom line na only you whey know you
The same time you go do wetin go favor you
Ahn ehen oyi
Alomayen otu gbo so make you do the
Thing jeje say make you do the life show
Ahn ehen oyi
Alomayen otu gbo so just be living your
Life and make you do the thing jeje life show
If body they hot you drink water
No come here con dey from like butter
Because I know say you know say I know you.
And no be every dressing go fit you
Make you no make me mara
Attentiveness for my matter what
I no fit hala I no fit shout
I no fit make am me and you they talk about
And if I tell you say I like you abeg
Make you let Shakara kon dey kill you
That time thirty billion no go do you
That time odumoga no go see you
Ehen and if I start to dey stress you
Let me know because I no wan dey vex you
Bottom line na only you whey know you
The same time you go do wetin go favor you
Ahn ehen oyi
Alomayen otu gbo so make you do the
Thing jeje say make you do the life show
Ahn ehen oyi
Alomayen otu gbo so just be living your
Life and make you do the thing jeje life show
ย
Make you dey check yourself before you con dey do wetin go cast you
Because I don try for your matter make
Your matter make you no go dey do pass you
Because I go do my own and you go do your own
Anything way remain na bone we go bone
Because life is too short for debating
Levels too pure for you na wetin
Ahn ehen oyi
Alomayen otu gbo so make you do the
Thing jeje say make you do the life show
Ahn ehen oyi
Alomayen otu gbo so just be living your
Life and make you do the thing jeje life show
ย