Skip to content

Monica

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

My life go better, if you are with me forever If you no leave with Emeka, Monica cheeta My life go better, if you are with me forever If you no leave with Emeka, Monica Monica cheetam o Monica cheetam o Monica cheetam o Monica cheetam o Yeh iyeh yiii As she see the cash, she don jewe As she see the cash, she don gbawa As she see the cash, she don scamper As she see the cash, she don go As she see the cash, she don jewe As she see the cash, she don bawa As she see the cash, she don scamper As she see the cash, she don Larry Gaaga ???? ???? Forever in love with you ??? ??? My life go better, if you are with me forever If you no leave with Emeka, Monica cheeta My life go better, if you are with me forever If you no leave with Emeka, Monica Monica cheetam o I no go fit find another Jenkes Wey go love me better than my empress Wey get too much OT wey still get sense Wey go catch cruise O baby, wetin be your preference I wan book flights for you and your girlfriends I no send if you be lesbians Eh ehn, we go just dey ghen ghen My life go better, if you are with me forever If you no leave with Emeka, Monica cheeta My life go better, if you are with me forever If you no leave with Emeka, Monica Monica cheetam Monica cheetam Monica cheetam Monica cheetam Yeh iyeh yiii As she see the bar, she don jewe As she see the bar, she don bawa As she see the bar, she don scamper As she see the bar, she don As she see the cash, she don jewe As she see the cash, she don gbawa As she see the cash, she don scamper As she see the cash, she don Gbo cho cho cho Make way bad boy's coming through Ajebo Hustlers Larry Gaaga Kpos lifestyle