Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Them Go Call - Remix
Leo Veinz, Rord Kelly
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Rord
Onwero
Kelly badman
Abeg
Them go call
Them go call
Them go call
Them go call
Them go call
Many things i see for the streets but i no give up
Because if i give up brotherman
Na me fuck up
Waka for the streets o
Did it on my own o
Pray to jah for life o
Make i no go dull o
Nkechi go call o
Amaka go call o
Abena go call o
I no go pick their call o
Nkechi go call o
Amaka go call o
Abena go call o
I no go pick their call o
Them go call
Them go call on my phone everyday
Them go call on me when money dey
Them go call on me on holiday o o o
Them go call
Them go call on my phone everyday
Them go call on me when money dey
Them go call on me on holiday o o o
Them go call
Yeah
Onwero
Na me wear shoe na me know where e dey pain me
Ma ego adiro this people no go send me
Ka m na achupado ya Ifeoma locate me
Ma mu ejiro ego gaa party them go send me comot
Enwerodi mu time for love
Ifugo ife nleka na cause
O ti go m album tie mu deluxe
So last thing m ga eme bu to pause
Very soon unu na ga afu result
Anwugo mu Garri with salt
I no blame Kate she fit insult
Ife m ga eji saa ya bu heloc
Goro Benz and HiLux
Brother man I can't give up
I have been through a lot
Mana
Ma mu e settle lo family m
Them go call
Them go call on my phone everyday
Them go call on me when money dey
Them go call on me on holiday o o o
Them go call
Them go call on my phone everyday
Them go call on me when money dey
Them go call on me on holiday o o o
Them go call
Them go call
Them go call