Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Joy is coming
Fido
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
E-yea, Mr. Fido-do-do-do, yeah-yeah
Oshaa
(ChokeBoi, ChokeBoi)
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot body, body no dey breath
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be galala, galala, yeah
If e no be galala, I go give them fuji
Wọn ma jo o
Ijo o, ye-ye, ijo o, ye-ye, mm-ah
Mo ni, "Wọn ma jo-jo," mm
Ijo o, ye-ye, hm, and ma jo o, ye-ye
Ah, and if e no be galala, I go give them fuji
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, joy is coming, ah
'Dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, "Early in the morning, " e-yea
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming (yea-yea), joy is coming (yea-yea, mm)
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay (uncle K)
Joy is coming, mo ni, "Early in the morning," e-yea
Kọ-kọ-kọ-kọ-kọ, good morning (gbogbo aye)
Joy come in the morning
But wèrè lo pọ l'Eko
So joy come in a hoody
T'owo ba de, ko ya settle wọn
Ehn, t'ọn ba ti yo, ko ya bẹkun wọn
Awọn t'ọn reti ki n trip and fall
Wọn ma jo, wọn ma ba bẹ lọ
It's alright, hm
Them don high, eh
Hm, don't step on my shoe (don't step on my-)
Right now
I don dey for my terminal
Fly go Canada, puff and pass
O ni damu
Make God give me the stamina
Joy do giveaway
Make I paste my aza, OPay
Hm, Nigeria call obey
Disobey, follow oblee
Oh, Ọnọmẹ to fi mi pa lana, ọn
You can see I'm on, on
O ya now, all the night long, night
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, joy is coming (joy is coming)
'Dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, "Early in the morning," e-yea
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming (yea-yea), joy is coming (yea-yea, mm)
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, "Early in the morning," e-yea
Do me gently, do me tender
Gbori wọle, ay-ay-ay
Ṣana wọle, ay-ay-ay, yea
Up NEPA, up NEPA
Oluwa ti muna de, ay-ay-ay
Ṣana-wọle, ay-ay-ay
Skrrr