Skip to content

Melô de Liberdade (Reggae Internacional)

TrixNill
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

TrixNill When would you bless me Lord please let me know I go dey halla, oh One day girls go blow Give me anointing Something wey go flow I go dey halla oh One day girls go blow So baba shower your blessings Oh, oh oh oh, yeah Show me your love, oh ay, yeah So baba shower your blessings Oh, oh oh oh Show me your love, oh So make you show me your love oh So let me know When the money go show Biggy motor for road One day girls go blow So let me know When the money go show Biggy motor for road One day girls go blow, yeah yeah Say I wan make my mama proud, oh Lord Wanna be the girl they talk about, yeah yeah Sey me wan run tins for the area, oh Everyday we dey countdown for area, oh When would you let me know? So let me know When the money go show Biggy motor for road One day girls go blow So let me know When the money go show Biggy motor for road One day girls go blow So baba shower your blessings Oh, oh oh oh, yeah Show me your love, oh ay, yeah So baba shower your blessings Oh, oh oh oh Show me your love, oh So make you show me your love oh