Skip to content

Zombie

Tizzie O
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Han Imole Tizzle oo O wa le O yo jo Mohbad No I don't want to go See this kind love you wey dey give me i no want shaky She come close O ni pe ki n joko I be strong person but play wey she play she don turn me to mugu She dey do me like zombie o zombie She dey play me like dolly o dolly See her body bad o tun f'ata si bi curry o curry o She dey do me like zombie o zombie She be bad girl in real, bad girl in real Bad girl wey bad pass Rihanna After she see money o She say my paddi She tell me she wan chop banana When i see her body o I wan spend money o For you i go enter wahala Dem say you no sabi o But i no worry o Cuz i wan make you be my palava Cuz you too fine e For your matter i fit go fight e Na you wey dey burst my brain Nobody bad'der than bi ti ycee Mo ni pe ko ye waka o Ol'omoge to tun ni baka o Aminatu papapa Ja wo'le ki n shey lo ni papapa Papapa No I don't want to go See this kind love wey you dey give me i no wan shaky She come close O ni pe ki n joko I be strong person but play wey she play she don turn me to mugu She dey do me like zombie o zombie She dey play me like dolly o dolly See her body bad o tun fata si bi curry o curry o She dey do me like zombie o zombie. Han hee Imole wo(han) Me i no go talk too much I been chasing for you like a temple run O baby ma lo fo fun esu Ja nawo fun e owo to yapa to sheku You know i gat the swag I gat the money Owo o ki n shey problem wa Full package Ponron wa n le wa ri ran wo to ba lo wale wa o Micheal jacksgold lo n ba e fo Nicki minaj ojo ta to wo danfo Dam rissy Ilorin lo lo n fo fun abi Awon tan ni level tan lo n ya lapi Awon standard Sho ranti mo so fun e pe awa ni package Eehn package yen ko le tan o Even ta ba j'awo tan ba lawa mo'le wo bi ale fo o imole No I can never go(i can never go) See the love wey you giving baby me i no fit shaky She come close O ni pe ki n joko I be strong person but play wey she play she don turn me to mugu She dey do me like zombie o zombie She dey play me like dolly o dolly See her body bad o tun f'ata si bi curry o curry o She dey play me like zombie o zombie