Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Halle
Obuduboi
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Oh, na, na
Oh, na, na, yeah
Aya-ya-ya, aah
Aah!
I dey thank God say
Level wey I dey see myself today, no be where I been dey
Say dreams wey I dey get when I sleep
See now I've been living in reality, yeah
So tell me wetin God e no fit do?
Say God no be man eh, eh
I dey thank God e say, God no be man
That's why I pray
Halle', halle', say hallelujah
Man on fire, I dey pray to Jah
Hozana, open my way for me
Make I dey go places my leg never go before
'Cause wetin my eyes don see, my mouth e no fit talk am, talk am
I dey pray say
Halle', halle', say hallelujah
Man on fire, I dey pray to Jah
Hozana, open my way for me
Make I dey go places my leg never go before
'Cause wetin my eyes don see, my mouth e no fit talk am, talk am
I dey pray say
The best is what I want
If I have to chop, then I have to work
FaceTime with my Mum and she said, "Son
You made me proud"
I took a vow to make Mum smile and I did
Wetin God do, ojuju can't fit
What's the agenda?
Stacking up a billy in the sands of time
I pray, I live to see the day I shine (I shine) (I dey pray say)
If I calculate the distance
Man been moving like a cheetah
My song banging on their speaker
Avoid these girls, karashika
Corner-corner, waka-waka
My life's always jaga-jaga
Bombing, looking for a maga, maga
If I calculate the distance
Man been moving like a cheetah
All night long, man be looking for mgbada
Just got paid now they call Don Dada
Nwa mmanu na adiro eye akara
That's why I pray
Halle', halle', say hallelujah
Man on fire, I dey pray to Jah
Hozana, open my way for me
Make I dey go places my leg never go before
'Cause wetin my eyes don see, my mouth e no fit talk am, talk am
Praise the Lord, hallelujah
As God dey bless me, dem dey feel am
I'm no longer stressing, life is easier
There ain't no debating, I'm a winner
As I dey push my P, on God
Make e dey soft for me, oh Lord
As you dey bless me, Lord Jesus
Abeg dey bless my gees, oh Lord
Make the convoy complete, amen
Make all of us dey win, amen
Bebuanegi ma beh li gie, to the church
Make we peh Unim Adah, until dawn
If I calculate the distance
Man been moving like a cheetah
All night long, man be looking for mgbada
Just got paid now they call Don Dada
Nwa mmanu na adiro eye akara
That's why I pray
Halle', halle', say hallelujah
Man on fire, I dey pray to Jah
Hozana, open my way for me
Make I dey go places my leg never go before
'Cause wetin my eyes don see, my mouth e no fit talk am, talk am
Halle', hallelujah, halle'
Halle', halle', hallelujah, halle'
Come on, Notorious (ha-ha-ha)
ย