Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Osogeme
Wademix, CupidSZN
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(Osogeme, if you shake am Osogeme)
(If you whine am Osogeme)
(Say baby shake am Ososgeme)
Pick up, you no wan do delivery
No go switch up like Nepa PHCN
Shake am shakira for me
Baby make we party like the 90s
Wetin i dey find go Sokoto
Babygirl say e dey for your Shokototo
Vanilla flavour ice cream cone
Girly you dey make me ogologo
Oya na
Seductive your eyes
Baby Osogeme
I love your vibe, I love your vibe
But you dey make me shy, iya
Seductive you dey look me
Baby Osogeme
I love your vibe, I love your vibe
But you dey make me shy, iya
I dey tell you baby Osogeme
The way you dey look me baby Osogeme
The way you dey whine baby Osogeme
Bum bum, I say baby Osogeme
Shake your bottom belle
The way you dey look me baby Osogeme
The way you dey whine baby Osogeme
Bum bum, I say baby Osogeme
Body no be firewood
I dey channel all my energy dey give am times two
What your ex nigga did, I go do am times two
O' Girly no go whine me
Kpakuru kpa' baby kpakuru kpu'
Eyes on the goal, baby that is you
You know say me I busy but i shift my schedule
Hungry dey catch me bae a'gwu rรบn na gรบm
Set for me make I for full
Oya na
Seductive your eyes
Baby Osogeme
I love your vibe, I love your vibe
But you dey make me shy, iya
Seductive you dey look me
Baby Osogeme
I love your vibe, I love your vibe
But you dey make me shy, iya
I dey tell you baby Osogeme
The way you dey look me baby Osogeme
The way you dey whine baby Osogeme
Bum bum, I say baby Osogeme
Shake your bottom belle
The way you dey look me baby Osogeme
The way you dey whine baby Osogeme
Bum bum, I say baby Osogeme
ย