Skip to content

Sinner Man

Star Crown
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Alubarika Alubarika Oh oh oh uhh Ehh Alubarika Anikakawa Alubarika Ehh Demma hate you But Demma tryna like you Demma fvck with you Please be mindful Check ur circle For the day's are evil Demma stick pon your side Pretending dem like you Ina me place where I come from Ina the street wey me dey Bad things wey dey play My eyes Dey sin everyday My eyes don cry blood (blood) My eyes don see things (things) My eyes don shed tears ohh Only son go down Mama Dey cry say police e Dey Olokpa case Wahala Dey eh Na all this thing come the make me para Para for myself I no fit touch my fellow man kettle No depend on another man struggle It's a lifestyle no be by muscle Shey na fight we Dey fight for this jungle I no fit touch my fellow man kettle No depend on another man struggle It's a lifestyle no be by muscle Shey na fight we Dey fight for this jungle Bad man is a sinner man Oh God save my soul I know bad man is a sinner man Oh God save my soul Bad man is a sinner man Oh God save my soul I know bad man is a sinner man Oh God save my soul Fvck what you thinking Hardship prevailing Gangster living Suffering kids too need 5 star living (We need 5 star living too) Now na headsmen Dey kill us Bandits kidnap us This is setup Cus Government no Dey see us (The Government no Dey see us ohh) Now we Suffering and smiling My heart is heavy My world is falling Somebody please help me now mmh Now I'm tired of this shame I'm tire of this pain And I can't take this pain no more I can't take this pain no more I no fit touch my fellow man kettle No depend on another man struggle It's a lifestyle no be by muscle Shey na fight we Dey fight for this jungle I no fit touch my fellow man kettle No depend on another man struggle It's a lifestyle no be by muscle Shey na fight we Dey fight for this jungle Bad man is a sinner man Oh God save my soul I know bad man is a sinner man Oh God save my soul Bad man is a sinner man Oh God save my soul I know bad man is a sinner man Oh God save my soul