Stay Woke
Rord kelly
Popularity ยท Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Rord
Kelly the bad Kelly the bad man
Bad man
Onwero
Hmm
Wfffs
Adiro mu mma chaa chaa chaa chaa chaa
Woh
See
My village people, i para them comot me for there group
They know I no send them I dey Ogboni cult
Since wey be say na me them choose
Better advice them boys Dey para o
No come challenge my guys go shoot
We Dey on code since Dey put in work since
Them go tire na them go lose

Oozi by whyning nut di lose ka o tight a
Big bro kporo m na phone na enyiri ogwu ebe ona alu uno na site ya
I'm not happy
Uno Zubby agwubago mana ego adiro ka ama ties ya
Ndi village ekwechiri na ako nsi, sigodi ha puta ilo ka ayi fightia
Aman na ina agwo atikpa na agwo ya na ene mu anya odida
Ife Ina acho na onu m bu okwu osisa
Ichefuo mgbe mkwughari na otu onitsha
I'm not yet made? I just got paid
With my little money
You start Dey chase
Me
Whyy?
You can't even say
Envying small man with so much hate
My God is unchangeable changer
If you wish me bad back to sender
You know 2020 I was a painter
Nasfat bayaku at there center
But Imgagjne enemies were not seeing me
Now I'm surviving they want kill me
Tell them that they should not bully me
Get out from back bia by face to face ka ayi ruo
Eh