Skip to content

Na You

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Ohhhhhhh Ohhhh Ohhhhhh Ohhhhhhh Me i no dey worry,coz I get you (Get You,Get You,Get You Yah yah) Everything with you,yes I can (Can do Can do Can do Can do) Me i no dey worry coz I get you (Get you Get you Get you) Who dey with you dey belle full My Whole life na you Your love for me na true My Whole life na you Your love for me is true I for no fit do anything If e no be you wey dey by my side Now my flexing just dey begin I go love you for the rest of my life I for no fit do anything If e no be you wey dey by my side Now my flexing just dey begin I go love you for the rest of my life Only man dey he no dey stable Ohh my God dey he dey capable Got the mind of a believer Nothing more Nothing less My Whole life na you Your love for me na true My Whole life na you Your love for me na ue My Whole life na you Your love for me na true My Whole life na you Your love for me na true He dey do me Wetin no no body Fit do me He dey do me Wetin no no body Fit do me He dey do me Wetin no no body Fit do me He dey do me Wetin no no body Fit do me Only man dey he no dey stable Ohh my God dey he dey capable Only man dey he no dey stable Ohh my God dey he dey capable Capable Capable Capa ble Ca pa ble Caa Ca pa ble Ca pa ble Ca pa ble