Skip to content

Loud

Lordeyang
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

I cry nobody hear me Sad nobody dey for me like dat My partner no wan near me You wan dey with who wan buy for u iPad Vampire energy,suck all of my blood untill I die Ikenga show me mercy Na lamp I bn dey use to dey find smile Can somebody hear me My voice no go loud I'm on loud Can somebody help me define love or trust me I don't know Ikenga Matuidi Nwaenyi I no wan loose I no like awoli oh take I no wan do I dey consistently deliver I no dey fall hand I no need excuse or poverty My planing go work out properly Baddie your body got me but I can't deny And i ve been worried for real I know I need your kiss no be now When I don decide I go call ur line Funny enough no be now wey u just dey see me wey I dey in form Na way before them born me wey dem give me plenty talent but them no give me luck For where love dey I no fit love again I no fit trust again Many many pain Maybe not today Maybe another time Can somebody hear me My voice no go loud I'm on loud Can somebody help me define love or trust me I don't know I cry nobody hear me Sad nobody dey for me like dat My partner no wan near me You wan dey with who wan buy for u iPad Vampire energy,suck all of my blood untill I die Ikenga show me mercy Na lamp I bn dey use to dey find smile Can somebody hear me My voice no go loud I'm on loud Can somebody help me define love or trust me I don't know