Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Trouble Maker1
Rema
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(Ob', Obah)
ย
Another banger (banger)
How many dues wey the boy don pay?
How many insult I go take?
Address your shit like I'm Jago
I've been like this way from the gecko
I no dey take eye see loose bread
If you miss your show
You know say me I go take am off my money 'cause your promoter desperate
Make una no vex, na my money be my mandate
แปmแป, many my country people eye red, oh
My eye red for the green, that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low-low
Day and night, all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
I dey pest my opps, make them restless on schedule (ah-ahh)
Dem say I be troublemaker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me
Make I do my own, แปmแป, no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet
Una dey pรกkoropรก, I dey pร kurupร
You better relocate, I dey come closer
Even if na red, I go tackle oh
แนขรฉbรญ na vex you go vex
แปmแป wรจrรจ, me, I no dey talk, but try me first
Better save your money, this game no be by best dressed
Bought my first land since I was 17
You know steady grinding
Nothing wey you go show me wey go really surprise me
แปmแป, many my country people eye red, oh
My eye red for the green, that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low-low
Day and night, all my guys' dey hustle
Every penny dey touch my circle
แปmแป, I dey pest my opps, make them restless on schedule
Dem say I be troublemaker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me
Make I do my own, แปmแป, no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet
Dem say I be troublemaker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me
Make I do my own, แปmแป, no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet
ย