Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Love Rhythm
Liam'O
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Oroborobo would you take my hands tonight
Arabaraba we go pray all night tonight girl
No Libilibi labalaba I no go lie to you girl
I get many thing to tell you oh my girl no
Oya sit down skolom
Let me tell you something on mi heart just follow
Traveled all around and yet you still be the polo
Physically, mentally you still be the solo
Gyrmata gyrmata take take the photo
Let me tell you something on mi heart just follow
Traveled all around and yet you still be the polo
Physically, mentally you still be the solo a
Chingilingi Chingilingi Chingilingi
Every box she dey ticki ticki
I can't wait to tell them you're my girl
Chingilingi Chingilingi Chingilingi
Every box she dey ticki ticki
I can't wait to show you to mama o
I get many thing to tell you oh my girl
Your face your smile Dey kill me o
Babe girl chiogbenke mi o
The way you talk wey dey kill me
Baba God wey create you for me
It be you wey I wan marry aa
I pray sey God go do for me aa
Oya sit down skolom
Let me tell you something on mi heart just follow
Traveled all around and yet you still be the polo
Physically, mentally you still be the solo
Gyrmata gyrmata take take the photo
Let me tell you something on mi heart just follow
Traveled all around and yet you still be the polo
Physically, mentally you still be the solo a aha no no a
Chingilingi Chingilingi Chingilingi
Every box she dey ticki ticki
I can't wait to tell them you're my girl
(Arabaraba sit down skolom)
Chingilingi Chingilingi Chingilingi
Every box she dey ticki ticki
I can't wait to show you to mama
(Arabaraba sit down skolom)
Chingilingi Chingilingi Chingilingi
Every box she dey ticki ticki
I can't wait to show them you're my girl
Chingilingi Chingilingi Chingilingi
Every box she dey ticki ticki
I can't wait to tell them you're my girl
ย