Skip to content

Versatility

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

(Versatility You know who I, You know who I be) (We love DTM) (Can't you tell it's shege season?) They said attack the beat this time I said ok They said don't you fall my hand I said no, no way I can't disappoint Can't beat, you've got to join They waiting for my downfall Them go stay till kingdom come Wetin I no fit do Ni tori olorun Altรฉ, amapiano The afrobeat crooner o Where I no fit go You reap what you sow Keep it on the low Watch this space before I blow Versatility You know who I, you know who I be Wetin you want from me Fit do any, Fit do anything I'm the one they rate They cannot, they cannot hate No just dey play Hmm, Hop on this wave Wave Mm wave Wave Mm If I Para for this Sapa You sef no say hin go japa Cuz I only spit hot fire Stamina, I no dey tire Wagwan Such is his range Oh Better Than your fave Second No hablo ingles Badder Bars for days Like a life sentence My battery's a 100 percent Mr Consistent My songs only 10 out of 10 I beat the system No be like all of them I'm built different Special na understatement Wetin I no fit do Ni tori olorun Altรฉ, amapiano The afrobeat crooner o Where I no fit go You reap what you sow Keep it on the low Watch this space before I blow Versatility You know who I, you know who I be Wetin you want from me Fit do any, Fit do anything I'm the one they rate They cannot, they cannot hate No just dey play Hmm, Hop on this wave Versatility You know who I, you know who I be Wetin you want from me Fit do any, Fit do anything I'm the one they rate They cannot, they cannot hate No just dey play Hmm, Hop on this wave Wave Mm wave Wave Mm