Skip to content

Ogologonma Remix

Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Ohhhhh oh oh oh eee ee Ee e a oo oh oh oh oh ohh E a ah e eee Iwo ni oluwa Jehova Iwo ni oluwa Eh ah Iwo ni oluwa Jehova Iwo ni oluwa eh e eh Iwo ni olu Iwo ni olu Iwo ni alagbara e eh e eh e Iwo ni oluwa Jehova Iwo ni oluwa e e I just come here to tell una say I want to praise my Jehova e Before I go just dey cry now God don do am My God you are too much e Okakama you three much e Thank you for everything e Na e make u be Jehova e O I go dey praise your name God you're too much e e All the things wey I talk for my first song You don give am to me e eh Now am a brand new timaya Na me be dem mama e e Oh e e Oh oh oh Everybody hail am for me o Everybody Iwo ni oluwa Jehova Iwo ni oluwa eh e eh Iwo ni oluwa Jehova Iwo ni oluwa ee Iwo ni olu Iwo ni olu Iwo ni alagbara e eh e eh e Iwo ni oluwa Ohhh ohhh oohhh Everybody say Wetin God do for me my brother I no go fit shout e I jess stand and dey sit down for my house Na Jehova help me dey sell am o e Not even one single promo But people dey buy am e Say my album came out and sold out like pure water People dey begin to dey bet eh Right Now am a brand new timaya Na me dem mama ee Jehova Don make my life dey better eh e I no go fit scream oo e I no go fit shout oo e Ohhh nini nana say e Na u be number one o e Everybody say Iwo ni oluwa Iwo ni oluwa Iwo ni oluwa Jehova Iwo ni oluwa eh e eh Iwo ni olu Iwo ni olu Iwo ni alagbara Iwo ni oluwa Jehova Iwo ni oluwa e e I feel like thanking Jehova every night and day e I feel like thanking oluwa wen I think of my past eh e I feel like thanking Okakama wen I see where I dey go o e I dey feel I dey feel I dey feel eh eh eh e Everybody oluwa oluwa oluwa eh e e Oluwa oluwa oluwa eh e e Everybody let's say Oluwa oluwa oluwa e e e If you see oluwa make u tell am thank u Everybody sat Ogologomma Iponu chuanuma a Ogologomma Iponu chunamare e Ogologomma Ogologomma Ogologomma Ogologomma Iponu chuanumara e People dem dey look me like mumu Thank God for my life o Owe Some people dey feel say timaya go die for suffer e Owe Thank God am a brand new man Jehova make me important eh e owe People we no know me before right now dey wantu identify oo e My name is Mr. Timaya and of course I come From balyesa