Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
OZEBA (Christian Version)
Mark Success
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
All of my Guys
Them Dey tell me say
God Dey carry me Go farther
Who be that one wey Dey plan
For my downfall
I go cast and bind am
Whether the planning na real or fake
My God still go scatter
How you go see say I pray
God come send me something
And you come Dey angered
Yunno see say na the breastplate
Of righteousness
Abeg make you no stain am
Me wey be Christian boy
I Dey do my thing
No Dey Zigi Zigi Zaga
Mark what is the matter?
I go prove to them say God is the greatest eh
God is the biggest eh
I go do my best to make all of una know
I don comot from my state
I don elevate
I don quick press accelerate
Shey you wan try stop who God don bless eh
Jehovah jehovah jehovah jehovah jehovah
Jehovah jehovah jehovah jehovah jehovah
Jehovah jehovah jehovah jehovah jehovah
Jehovah jehovah jehovah jehovah jehovah
If they hating on Christ
Then they hating on me and
They hating on you
Hating on me
Hating on you
Hating on hating on you
Eh eh they want to stop am
Eh eh praise God back to back
Eh eh change them from secular
Connect your faith to the lord when they ask you
Who's your daddy
GOD he's my father
He's my huh
He's my father huh
Father figure
No Dey vex for them
Anything wey dem Dey do make you forgive immediately
Inside my heart I too love you the way wey God love me
I forgive immediately
Mark what is the matter?
I go prove to them say God is the greatest eh
God is the biggest eh
I go do my best to make all of una know
I don comot from my state
I don elevate
I don quick press accelerate
Shey you wan try stop who God don bless eh
Jehovah jehovah jehovah jehovah jehovah
Jehovah jehovah jehovah jehovah jehovah
Jehovah jehovah jehovah jehovah jehovah
Jehovah jehovah jehovah jehovah jehovah
If they hating on Christ
Then they hating on me and
They hating on you
Hating on me
Hating on you
ย