Skip to content

I Dont Care

Flavour
Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Anything wey you do dey must talk My brother, anything wey you do dey must talk Yes dey must talk o, dey must talk Yes dey must talk o Na dem get dia mouth Ebelebe I don't care... Mr Flavour pon the dance Oh yes I don care... Wizboy I don't care, I don't care, I don't care, I don't care You dey yankee You dey manchee You dey port harcourt o Na you be oga You dey drive rangerover You dey drive landrover You dey aba I dey panya You dey putu eye for my business You dey looku looku dey looku You dey passi passi dey gossip You dey yani yani okpaka I bin don tell you sey If you no like my style If you no like my way And If you don't like the things I do I don't care... I don't care I don't care... I don't care Baby I don't care... I don't care Oh yes I don't care... I don't care I don't care... I don't care I don't care... I don't care Oh yes I don't care... I don't care Baby I don't care... I don't care If you no get money Nwanne bad belle go talk If you come get money Nwanne na dia e go worse Akpuru gi na onu Asutariba Ngirigirigiri ka mgbiriba Them dey tell your story na Abiriba eh brother Lekwa nu Wiz boy Ya na Flavour no n'ogbo Ifu anyi ka anyi n'abia Biko chakwa n'uzo e I don't care... I don't care I don't care... I don't care Baby I don't care... I don't care Oh yes I don't care... I don't care I don't care... I don't care I don't care... I don't care Oh yes I don't care... I don't care Baby I don't care... I don't care You dey putu eye for my business You dey looku looku dey looku You dey passi passi dey gossip You dey yani yani okpaka I bin don tell you sey If you no like my style I don't care I don't care I don't care I don't care Ebelebe I don't care... I don't care I don't care... I don't care Baby I don't care... I don't care Oh yes I don't care... I don't care I don't care... I don't care I don't care... I don't care Oh yes I don't care... I don't care I don't care... I don't care If you dey buy moto... I don't care You dey call pomo... I don't care Ina ata kpomo... I don't care Ina atagodinu isi ewu... I don't care Anything wey you do dey must talk... fa g'ekwulili Yes dey must talk o dey must talk Yes dey must talk o na dem get dia mouth... onye alima