Skip to content

Diane Russet

Gny
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Yeah yeah yeah yeah yeh da Go (Sawnbibee) Muscular daddi pon the record To your face me want say My Diane Russet No girl go fit contest And my baby no fake To your face me want say oh Give me love i give you same oh oh uh Yeah yeah yeah yeah And na you me want bake So baby go down Oh nah Take all me love and me puma If you want the kudi take my kuda First time we met girl me suma Baby go down Oh nah Take all me love and me puma If you want the kudi take my kuda First time we met girl me suma She call me hey dada me say hey mama Baby make you step inna me maybach bach Ride you so fast till you go gaga Ummmmm She call me hey dada me say hey mama Baby make you step inna me maybach bach Ride you so fast till you go gaga Ummmmm Hold me tight and hold me tight my girl So i no go fit to japa So i no go fit to japa Because I don't want to japa Hold me tight and hold me tight my girl So i no go fit to japa So i no go fit to japa Because I don't want to japa So baby go down Oh nah Take all me love and me puma If you want the kudi take my kuda First time we met girl me suma Baby go down Oh nah Take all me love and me puma If you want the kudi take my kuda First time we met girl me suma She call me hey dada me say hey mama Baby make you step inna me maybach bach Ride you so fast till you go gaga Ummmmm She call me hey dada me say hey mama Baby make you step inna me maybach bach Ride you so fast till you go gaga Ummmmm Hey mama Hey mama Hey mama Ohhhhh Hey mama Hey mama Hey mama Ohhhhh BOITA GNY (Sawnbibee) (Crystal)