Hustle Anthem
Popularity ยท Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
E be like sey my problem no dey finish
And e be like sey nobody care about me
Sometimes I'm weak
And I dey feel lonely
I don explain tire
No evidence
See
My story
E be like torture
My future
I need the control
Baba God
Show me your logo
Eh
Nitori pe
Won pe mi ni omo ologo
My shoe shine
My face e no show
Na only you
I fit to run to eh
See
All of this hustle
Wey we dey
I dey pray
Make e pay
All of this hustle
Wey we dey
I dey pray
Make e pay
I am singing
Hallelujah
I am thanking
I dey thank my God
For where
For where I dey today
We go see better days
Oh I am singing
Hallelujah
I am thanking
I dey thank my God
For where
For where I dey today
We go see better days
Jah save me life
Pain in my soul
Fighting crazy thoughts
Be like routine daily
Ah
Where man fit go
Cos e be only wey
Fit to change my story
Before I go psycho
Or life suck me dry
Like a mango
Jah jah
Bless I and all my goal
Before water pass garri
Cos my story
E be like torture
My future
I need the control
Baba God
Show me your logo
Eeeeh
Nitori pe
Won pe mi ni omo ologo
My shoe shine
My face e no show
Na only you
I fit to run to eh
See
All of this hustle
Wey we dey
I dey pray
Make e pay
All of this hustle
Wey we dey
I dey pray
Make e pay
I am singing
Hallelujah
I am thanking
I dey thank my God
For where
For where I dey today
We go see better days
Oh I am singing
Hallelujah
I am thanking
I dey thank my God
For where
For where I dey today
We go see better dayS
My story
E be like torture
My future
I need the control
Baba God
Show me your logo
Baba God
Baba God
Baba God
Baba God eh
Nitori pe
Won pe mi ni omo ologo
My shoe shine
My face e no show
Na only you
I fit to run to eh